Efe - Warri Ft. Olamide

Music 6 years ago

Efe - Warri Ft. Olamide

Efe – “Warri” Ft. Olamide, 2017 BBNaija Winner Efe Money finally teams up with YBNL Boss Olamide, Fortunately the effort is titled “Warri”.

We actually think there would be a remix to “Based On Logistics” from Efe & Olamide, We had “Warri” from the two stars which was released sequel to the video to “I Love You” premiered two weeks back.

“Warri” by Efe & Olamide was professionally produced by Dukthor Sett, Stream & Download the full audio below, Don’t forget to share.

[Intro – Olamide]
Gbelo S’oun, S’oun, S’oun, S’oun (S’oun S’oun)
Omi miko, miko miko miko
Abi nedio, nedio, nedio, nedio
Efe Money
Money, money, money (Baddo)

[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)

[Verse 1 – Efe]
Baddo what’s up?
They say we street, what’s up?
We no sabi, what’s up?
We still dey win, what’s up?
Heh, See men
Six months gone, how far na?
Hehe
Efe still dey shine, how far na my guy?
Check my bank account, how far na?
Omo my house still dey blood how far na?
Warri
we no dey ever dey carry last
bad as e bad na to draw
Do it legit
Anywhere we surface
Worry the place
If you bring Uche face, we go scatter the face

[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)

[verse 2 – Olamide]
It’s a vibe, It’s a jam
It’s a tune, We dey mad
It’s a boo, It’s a bae
It’s a crook, you dey craze
We dey drop jam, e dey make sense
As we enter them dey take fence
I dey get DM’s from my ex’s
Mi o de le DM pada la e shey dms
F–k u, bastard
Elfantino master, lamba, disaster
We dey f–k sh-t up one time
Hmmn… Abeg
I cannot even shout
Oh baby burst my brain and take all the money wey dey my account eh

[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)

[Verse 3 – Efe]
See mehn
me na waffi and I’m proud
I steady dey rep all my people for the town
nothing go make me to make them dey frown
As we dey fall out na so them go dey bow, bow
From Alaka junction to Ekpa, how far?
Egbudu number one gbudu number two, how far?
Kpesu water side awo down town, how far?
New garage Ese round about Jakpa, how far?
Warri girls dey scent like fresh fish inside gbanga soup
This song go dey sweet you die cos this song e be banger too

[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)

[Outro]
No be lies
Baddo
Is it my fault dey call me Efe?
Young John the wicked, wicked, wicked producer
Warri!
Them must hear word na
Them must hear word of God
Artiste: Efe
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Efe Kayz – Kuvw’Iye
Music | 3 months ago

Efe Kayz – Kuvw’Iye

Johnny Drille – Finding Efe (JRL4)
Music | 3 months ago

Johnny Drille – Finding Efe (JRL4)

Magicsticks ft Olamide – Entertain Me
Music | 4 months ago

Magicsticks ft Olamide – Entertain Me

DJ Sexyb - Best of Olamide Baddo (Dancehall Version) Mix
Music | 5 months ago

DJ Sexyb - Best of Olamide Baddo (Dancehall Version) Mix