Maleek Berry - Sisi Maria

Music 6 years ago

Maleek Berry - Sisi Maria

Download Maleek Berry song Sisi Maria mp3

[Intro]
Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh…

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
yeah

[Verse 1]
Only you, only you baby
Afurum gi n’anya (Eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)
Give me chance, everyday I go love you taya (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try

[Bridge]
Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
yeah

[Verse 2]
We go hammer, I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, you my number one
If you no dey I no go function

[Bridge]
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
yeah
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Maleek Berry - Pon My Mind

Next Track In Album

Maleek Berry - Pulling Me Back

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Smallgod – Wave Ft. Maleek Berry, & Didi B
Music | 1 month ago

Smallgod – Wave Ft. Maleek Berry, & Didi B

Kabza De Small – Molo Sharp Neh ft. Sis Maria & Dj Maphorisa
Music | 1 month ago

Kabza De Small – Molo Sharp Neh ft. Sis Maria & Dj Maphorisa

Maria Becerra – Te Cura
Music | 3 months ago

Maria Becerra – Te Cura

Shakar EL – Sisi Havana (Kizomba)
Music | 3 months ago

Shakar EL – Sisi Havana (Kizomba)