Masterkraft - Ahead Ahead ft CDQ

Music 6 years ago

Masterkraft - Ahead Ahead ft CDQ

Masterkraft teams up with CDQ on a brand new song titled ”AHEAD AHEAD” . Listen and share your thought!!

[Intro]
Ma-ma-masterkraft on the beat

[Hook/Chorus]
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea

[Verse 1]
Ahead Ahead
eh, all I wanted was to get ahead
Baba gimme Shandi, my eye dey red
If you no get money, comot for here
Ehh, pilot, look ahead
E be like say you don dey lose your head
Forget, I don get paper here
Why everybody just dey look me self? “Nawa oh”
RIP to the dead, Ebeano! Na you dey hot
Your market dey sell chai
No wonder you no dey send
So na you be the usher here?
Ohh, who be your father self? “Ehh come oh”
why you dey para self?
The sun too hot for this Ghana self
Abeg wake me up if you reach Mile 12
Choir Master

[Hook/Chorus]
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea

[Verse 2 – CDQ]
Yea yea
Ahead Ahead
won n pe ehhh
Emi ti won n koje bi Indomie and egg
Olami ti de, I gat cash under the bed
Fun mi l’aye, mo fe run e je bi Daily Bread
Woss! CDQ lo’n fo, ma s’iwa wu
Ma je k’Olobe yen wo’le, a o si n sawawu
F--k what it was, hommie
it is what it is
Ti Hillary o ba wole, e je k’a gba kadara pelu Trump
Awon Ake ti fe da’lu ru pelu SAR-SAR
Shogbo Osho free
kini bear mami sasha
Won ni mo ne Google moju, mo ya were gan
Onisowo t’o nice lana but leni, won ti gone
Ki samaraisa no dey do baba for business
(?) the best part of it, throw-way the rest like cigarette
Oro po n’nu Iwe Kobo, but je ki n da le na
If you no dey talk about money, bros, move ahead
“Move ahead, move ahead”

[Hook/Chorus]
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea

[Outro]
Bia! Who, who park this car for here?
People go just dey
People go just dey park anyhow
Bia, nwane nna nna bupu motor here o
Make them comot this car abeg
Nna, I no need, abeg abeg abeg
Comot this bus here, fool
Bupu ihea nwanne
Artiste: Masterkraft
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Masterkraft ft. mello seven, I Tribe & Kontriboss – It’s Plenty
Music | 3 months ago

Masterkraft ft. mello seven, I Tribe & Kontriboss – It’s Plenty

Masterkraft ft Joeboy & Majeeed – Fruit
Music | 4 months ago

Masterkraft ft Joeboy & Majeeed – Fruit

CDQ – Alone
Music | 5 months ago

CDQ – Alone

CDQ ft Camidoh – Put It On Me
Music | 5 months ago

CDQ ft Camidoh – Put It On Me