2017 has been the year for Olamide Baddo ever since the release of his wave making track titled “Wo!“, Olamide is know to give album every year and here is this year own, he titles “Lagos Nawa!“.
Lagos Nawa! was another create of hit songs by Olamide, and off it we present to you this monster jam titled “Fine Fine Girls”, featuring Mavin Records first lady Tiwa Savage.
Download & Listen below:
Intro:
It’s young John the wicked producer
Wetin you go do…you go do
Wetin you…Wetin you….Wetin you go do
Yeeeaah
Chorus:
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
Hook:
They want to shake am o…..Shake am o
Whine am o….whine am o
Roll am oh….roll am oh
I say they want to shake am o…..Shake am o
Whine am o….whine am o
Roll am oh….roll am oh
Verse 1:
Baby na one for the show
get money…get that dough
bad girl let them know
shake it like wo
You dey make my head dey spin oh
Yes you dey do me mad thing o
Wey you shake that thing o
Oya make that thing go
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
Shock me like live wire, hot like fire
My heart desire,
kilo’n kpe saya
Onja mi lara
Onjo mi lara
When she dey whine, know say she no dey taya
Chorus:
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
Hook:
They want to shake am o…..Shake am o
Whine am o….whine am o
Roll am oh….roll am oh
I say they want to shake am o…..Shake am o
Whine am o….whine am o
Roll am oh….roll am oh
Update…baddo
Tiwa Savage
Verse 2:
Wetin you do? you go do
When I start to dey shake my bum bum for you
I bounce it for you
I know say you like to make a move, so make a move
You messin with the baddest bi___h in the whole club tonight..yeah
So come make I rewind the body for you
This our feelings…they are feelings for two uh uh
Baby walangolo galala
Baby walangolo galala
To ba no owo baby ma jo
Robo ske ske…robo robo
Baby walangolo galala
baby walangolo galala
Chorus:
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
Hook:
They want to shake am o…..Shake am o
Whine am o….whine am o
Roll am oh….roll am oh
I say they want to shake am o…..Shake am o
Whine am o….whine am o
Roll am oh….roll am oh
Outro:
Bad girl let them know o
Shake it like woo
Wetin you go do…you go do
When I start to dey shake my bumbum for you
I bounce it for you ah
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings"
or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}