Shatta Wale - Disaster (Wizkid Diss)

Music 6 years ago

Shatta Wale - Disaster (Wizkid Diss)

After Saying Wizkid is not a superstar and Nigerians insulting him, Shatta Wale has released a Diss Track to Wizkid which he tilted – Disaster.

Waiting for Wizkid reply on this.

Intro:
Hey insta blog naija
Send this letter to your people for me yieeye
Me i just speak my mind ano insult
Aaaw....

Me i enter Nigeria with free wifi, Free Wifi
I say i enter Naija with free wifi, Free Wifi
Hahahahaha




Verse 1:
Chale if i anodey feel Wizkid
No be say anodey like Wizkid
But if i bore ago show Wizkid
No be only music, we dey fight taichi
Oga forget that superstar thing
Your superstar self like **
If Wizkid be your God me i don't know
See this Oleeshi dey make too know
Nobody just for dey compare me
Chale me i get ma territory
You say Wiz be your superstar
Me ano bore ooo

Chorus:
But me I no dey see Wizkid like
Superstar Superstar aaaaa
One on one, me and Wizkid you go see
Disaster, Disaster aaaa
Ago be your Oyedepo
You go call me your Pastor, your Pastor aa
Watch me take over Africa
You go call me Master, ooh Master aa

For twitter, people dey ague ee
Facebook, people dey fight yie
If you leave me and Wizkid alone
Ago scatter am ooooo
Maybe you never heard about me
My name be Shatta Wale ooooo
All who dey talk, make dem Shout-up
Shatta Movement we na call fi back up
Any boy try diss Shatta Wale ago lost
If Wiz be your boss abi somebody too Boss
So Naija make uno stop dey rush
One on One ago kill am one touch
Tissue paper na me ago flash
Is car race your boy go crash
If any boy try Shatta Wale, Shatta Wale
Your face ago wash

Chorus:
But me I no dey see Wizkid like
Superstar Superstar aaaaa
One on one, me and Wizkid you go see
Disaster, Disaster aaaa
Ago be your Oyedepo
You go call me your Pastor, your Pastor aa
Watch me take over Africa
You go call me Master, ooh Master aa

Hook:
Me i enter Nigeria with free wifi, Free Wifi
I say i enter Naija with free wifi, Free Wifi
Hahahahaha



Verse 2:
Chale if I no dey feel Wizkid
No be say anodey like Wizkid
But if i bore ago show Wizkid
No be only music, we dey fight taichi
Oga forget that superstar thing
Your superstar self like **
If Wizkid be your God me i don't know
See this Oleeshi dey make too know
Nobody just for dey compare me
Chale me i get ma territory
You say Wiz be your superstar
Me ano bore ooo

Chorus:
But me I no dey see Wizkid like
Superstar Superstar aaaaa
One on one, me and Wizkid you go see
Disaster, Disaster aaaa
Ago be your Oyedepo
You go call me your Pastor, your Pastor aa
Watch me take over Africa
You go call me Master, ooh Master aa

But me I no dey see Wizkid like
Superstar Superstar aaaaa
One on one, me and Wizkid you go see
Disaster, Disaster aaaa
Ago be your Oyedepo
You go call me your Pastor, your Pastor aa
Watch me take over Africa
You go call me Master, ooh Master aa
Artiste: Shatta Wale
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Shatta Wale – Take Am
Music | 2 days ago

Shatta Wale – Take Am

Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film)
Music | 2 months ago

Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film)

Candy Bleakz – Wale (Remix) ft. Simi
Music | 2 months ago

Candy Bleakz – Wale (Remix) ft. Simi

Shatta Wale – Sex In London
Music | 2 months ago

Shatta Wale – Sex In London