Shatta Wale - Shito

Music 6 years ago

Shatta Wale - Shito

Today, Ghana celebrates her 61st independence. One of Ghana’s finest and Zylofon Music act, Shatta Wale drops a new tune he calls “Shito“, produced by Da Maker.

Happy Independence day to all our esteemed Ghanaian users.

[Intro]
Sometime edey funny me yeeh
Edey funny me yeeh

[Verse 1]
Everyday you say you be clean heart you be righteous
Dem say dem be better than me but abi virus
What dem go do wey we go envy?
Me adey pray for my enemy
Nyame se he go lay de table in front of my enemies
And ago shine
Rise to the sky
The pain you dey feel for your heart’o, you cause am oo paddy
Na only you sabi
Me too adey want dat money
Charley ebi long long journey
Don’t be a Judas oh Johnny

[Hook/Chorus]
Waawa Oh
Eesha l3 tumor sh-to
Waawa Oh
Eegbele l3 tumor sh-to
Waawa Oh
De thing dey pain am oo
Waawa Oh
Why you dey cry oo o

[Verse 2]
If you no understand the thing
Come to my place make I show you de thing
No be so we dey think
Come to de wise, walk with de King
Charley you know me atara
So gyae you know me ataya
You know seh adey throw fire
Pepper go burn you mu je baaya
Bwoy ah chat you ah chat
Me know unnu cyaan walk unnu talk
So make up your mind before man ah go murder your spat
Yeahh El-Shatta, El-Shatta
Always keep my thing fatter
Yo w----r mi know seh you fraid’ah me
So better mind biz

[Hook/Chorus]
Waawa Oh
Eesha l3 tumor sh-to
Waawa Oh
Eegbele l3 tumor sh-to
Waawa Oh
The thing dey pain am oo
Waawa Oh
Why you dey cry oo o

[Bridge]
Y3 ka wo’ntie
Dabidabi na wo be hu
Kaa wie ne onuu
Oba na k3 ohimkp3

[Verse 3]
Make we dey think oo
What some dey do no be real oo
So adey pray for my fans
Adey pray for my friends
Adey pray for my people
Ghana some man’ah walk with wire like informer
Dem dey envy when de people hail me like Obama
Watch dem when dem come to you
Same people ah go sell you out
Mi know dem like mi boxers inna mi jeans

[Hook/Chorus]
Waawa Oh
Eesha l3 tumor sh-to
Waawa Oh
Eegbele l3 tumor sh-to
Waawa Oh
De thing dey pain am oo
Waawa Oh
Why you dey cry oo o

[Bridge]
Y3 ka wo’ntie
Dabidabi na wo be hu
Kaa wie ne onuu
Oba na k3 ohimkp3
Artiste: Shatta Wale
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Shatta Wale – Take Am
Music | 1 day ago

Shatta Wale – Take Am

Candy Bleakz – Wale (Remix) ft. Simi
Music | 2 months ago

Candy Bleakz – Wale (Remix) ft. Simi

Shatta Wale – Sex In London
Music | 2 months ago

Shatta Wale – Sex In London

Shatta Wale – Jee Jen (Getout)
Music | 2 months ago

Shatta Wale – Jee Jen (Getout)