Tim Godfrey - AkpoAza

Music 6 years ago

Tim Godfrey - AkpoAza

Ask and it will be given to you; seek and you will find; knock and the door will be opened to you” (Matt. 7:7).-#APOAZA is that song that assures you of God faithfully to His word, it helps you raise your praise so high to the most high.
Thanksgiving is a lifestyle so liveyour life thanking him in advance because #Apoaza- Before you call, he has done it!!


Download and share with your friends and family Written by @timgodfreyworld produced by @samuel_giveson

Every time I call am he answer
Even when I sick na my healer
When I’m in need na provider
When I’m in trouble na helper



Any pit wey my enemy dig for me jump am pass
Oh oh oh


Apoaza kachineke mubu
I ask am for child e give me children
I ask am for house e give me mansion
Before I dey ask na him dey answer
That is why I dey call am agidigba eh
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass


Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass


Oh oh oh
Apo aza ka chineke mubu


Kpoya na ututo
Kpoya na Oga za
Kpoya na ehehie
Kpoya na oga za
Kpoya na abalie o
Kpoya na oga za
Akpo aza ka Chineke mu bu o
Artiste: Tim Godfrey
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage
Music | 4 days ago

Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage

Tim Lyre Ft. BOJ – All Night
Music | 3 weeks ago

Tim Lyre Ft. BOJ – All Night

KnightSA – Hold Ft. CocoSA, Tim Lewis & Blxckie
Music | 1 month ago

KnightSA – Hold Ft. CocoSA, Tim Lewis & Blxckie

KnightSA – Ngimphiwe Lona Ft CocoSA, Tim & Kandybeats
Music | 1 month ago

KnightSA – Ngimphiwe Lona Ft CocoSA, Tim & Kandybeats